Patoranking & Victony deliver the official music video for “BABYLON”
Available worldwide via:
FOLLOW PATORANKING:
https://www.instagram.com/patoranking…
Tweets by patorankingfire
@officialpatorankingfire
https://www.facebook.com/patorankingo…
Producer: Phantom
Background Vocals: Akintoye Kofoworola, Azali Emeka
Guitar: Daramola Abiola
LYRICS
Babylon
Babylon o
Babylon
Babylon o
Yeah yeah
(Chorus)
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate o
(Verse 1)
Dem say make I no go enemies dem set trap
I waka with leg Like who dey Cele church
Normally I no fear My paddy I dey tell you
If Corona burst me I no still wear mask
Shey you remember when we no fit hold the tears back
When we still dey push Iyana School to Festac
This my tori you no go fit learn
Cos na the kind matter wey go fit to end class
(Chorus)
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate o
(Verse 2)
Stubborn
Stubborn
Stubborn for Igboro
Blow that kanaku for your face like Okoro
Leader Lion Yes I be idolo
Fight and face my fears no ojoro
Fire burn Babylon
Jésu
Man ah move like a stallion
Jésu
Mi team strong my nuh tag along
Jésu
World Best ah di champion
Vict0ny carry on
Them been dey shenk me say I no be member
I go reset back if I reason my setback
Isi Ebuka, I get big head
And I stubborn pass government wey no gree to end SARS
(Chorus)
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate o
Stubborn
Stubborn
Stubborn for Igboro
Me I go run and run until I
Stubborn
Stubborn
Stubborn for Igboro
Me I go run and run until I find Heavens Gate o
#patoranking #victony #babylon
2023 Amari Musiq LTD
43 Comments
What is he running from tho
The bit ..wow
This is a masterpiece ❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤ sending love from Zambia🇿🇲🇿🇲🇿🇲🇿🇲🇿🇲🇿🇲🇿🇲
If l tell u Victony is my Zimbabwean u would think that am lying 🎉
Absolutely fantastic piece: the beats, clarity of instruments and the vocals are on a different level…huh….I listen to this piece over and over again. Thank God for these two young men, music is medicine.
Sou brasileira🇧🇷, e amo muito a música africana ❤️🥰
I love this song so much…. Thanks patoranking for blessing us with such a great song❤❤
Listening from fiji Island jake December 2024
Apana 🫵
What is the difference between Nigeria to Luganda
if you still here,give it a thumbs up
Tough ❤
❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤
It's your boy Ahmed from rwanda Pato aka King. Miss u bro
nice song
Those of us stil watching it in 2025 raise up yo hands🙌
Brazil por aqui🇧🇷
Years to come I would want to listen to this song and smile cause there was a time….. Proudly 🇳🇬❤❤❤
Love it so much
I thought it was papilo, wama that's why it took time for me to download it naye this track is really nice❤❤
Good music video doesnt fit.
Such a nice song with fine melodies. Listening from kenya🇰🇪🇰🇪🇰🇪🇰🇪
Tomorrow is Christmas Day 2024🎅
Let’s celebrate it together🙏
Mi fire 🔥
Waouh cool 🥰🥰🎉
Victony ta voix et ton son m'envoute à chaque titres ! 🥰🎶
😮😮😮😮😮😮😅
Jesui vraiment aime votre chaçon ❤❤❤❤
Elle n’a pas de téléphone pour filmer contrairement au autres , elle vit l’émotion 😊
Anyone the original rhythm this song?
♥️ Isso me lembra❣️❣️❣️
Babylon
Wow very nice
❤️🫶🫶🥲🥲
Any love in 2025 much love from Rwanda 🇷🇼🇷🇼🇷🇼🇷🇼🇷🇼🇷🇼🇷🇼🇷🇼
Papiooooo Papiooooo 😂😂
Good beat
Gospel??
Makes me think of my mum.Continue RIP.
Ki desroules sa😅😅😅
Estas de parabéns 🎉Meu
Muito bem agradável ❤
Here in 2025❤